I am a very short man with big head, round face with flat yansh.ma belle no dey fit hold ma cloth again na hm be sey i b fine boy looking wowo.people dey call me wowoless but i come change am to wowority.thank u
Interests
Love hanging out with ma family,and all good people that Love me for who i am.
Rufyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy just like that!!! How bodi? na u dey come show for here? I no trust my eyes oo Send me well to the family, luv ya hugzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz
My love it was fun all tru as every one present had aswell time. how u dey na???? i miss u no be small o, abeg try arrange urself come cos i wan see dis ur fine lips/teeth for real o.lol do take care and have a fullfilled dayyyyyyyyyyyy. kisses
Rufyestttttttttttttttttttttttttttttt how far? How u dey jare? u don miss me, abi? lol Just to show some love and tell you, happy friday ooooo what's happening for the weekend, we go meet for beach with all the family? I go bring cake and grilled meat, u nko? hahaha greetings to the family, muahhhhhhhhhhhhhh
Hey Rufy, how have you been? Did u travel or what made u keep silent for this long? How is the family doing? Everything running smooth? Extend my best wishes and greetings to them oo. muahz