oga u sef na big wah ooooohhhh! u no see my missed calls? make u no even fit holla ur person, na summer job reach so. anyho, hw u dey? hope u r cool sha? i dey fine even if u no ask. tke kai m8.
ayo is a nutcase,right from high sch...nah...just kidding, ayo is funny,wiity,fun to be around,nice(when he wants to be)bit shady and yes how can i forget...can laugh for england....but most of all,he is a cool brotha...who can beat that?