I LIV FOR FOOTBALL PRIMARILY!THEN COME THE WOMEN. I REALY LIKE GOING OUT WIT MY FRIENDS TO CLUBS & POOL BARS ETC. BROTHA JUS LIKES TO B OUT DA HSE. N IM A REALBIKE LOVER!!!........
hey u fool u figga(think) sey me i dey like u wey i go sploog..lol!! ....ahhh make u kno bore me kraaaa.... anyway thnx.. for the betta comment and lauretta thnx for the testemonial... it makes me luk great ..... i mean nt that im nt..abi u kno.......lol!!!!