i hear u b the block but im the lights that keep the streets on..notice u the type that like to keep 'em on a leash tho..im known to wlk alone but im alone for a reason..sending me a drink aint appeasin believe me..come harder..this wont b easy.. dont doubt urself..trust me u need me..this ain't a shoulder wit a chip or an ego but what u think they all made at me for.........
som man say e doctor say e have diabetes so make e no chop sweets so e no dey want chop e wife cos d thing sweet toooooooooo much.too sugary!!!...dis result in som big divorce over d wknd in ma hood.AVOID SWEETS bro.
hmmmmm ayi,u wudnt believe dis!a story is told of a naija man and his son. SON:papa,since things r not moving on wel financially 4 me,i want to use u 4 money rituals? FATHER:NO,WHY NOT USE YOUR MAMA SON:huh! my mama wey e carry me in womb 4 9monts! FATHER:so u wan-to us me huh? me wey i carry u 4 ma WAIST twentey five(25) gud yrs!!!!!!!! hahahaha...(WAIST-OO)....NB;al spellns b naija spellns. se wo sere..